Difference between revisions of "sign"

 
(14 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 5: Line 5:
 
* sáìn
 
* sáìn
 
<sm2>Pcm-ng-sign.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sign.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-sign.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-sign.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 9
 
* Frequency rank in NSC treebank: 760
 
* Frequency in raw corpus: 1016
 
* Frequency rank in raw corpus: 360
 
 
 
 
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Wetin dem dey use show someting.
+
# Wetin dey wey dey give di pipo wey see am some kind information.
:* {{ux|dv| Dem come paste am for every '''sign''' board and door. |(jw__28270, It was pasted on every billboard.)}}
+
#:* {{ux|dv| De don put '''sign''' everywhere make people know sey de suppose dey slow down for here.|(They have put signs everywhere to inform people that they should slow down here.)}}
:* {{ux|dv|The '''sign''' na rainbow. |(jw__18519, The sign is a rainbow.)}}
+
#:* {{ux|dv| People no dey [[hear word]] sha. Dem put '''sign''' sey dat [[lift]] no dey work, [[still on still]] people go do stand dere dey press di button. Shey di people wey put di sign dere dey crase? |(People never comply. The sign there says that the elevator is put of order, still, people stand there and press the buttons. The people who put it there, are they crazy?)}}
:* {{ux|dv|Handshake bin start as '''sign''' say pipo gree ontop sometin. |(bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)}}
+
#:* {{ux|dv|The '''sign''' na rainbow. |(jw__18519, The sign is a rainbow.)}}
 
+
#Wetin de dey do wey dey give di pipo wey see am some kind gist.
====Transalation===
+
#:* {{ux|dv|Handshake bin start as '''sign''' sey pipo gree ontop sometin.|(bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)}}
English: no definition
+
#:* {{ux|dv| You still dere, men don move. Dat guy raise im hand and na '''sign''' im give so. E just give im people '''sign''' sey serious [[kasala]] want burst for dere. |(You are still there, the initiates have left. The guy who raised his hand gave a sign. He just signed to his people that there's about to be a serious there.)}}
 
+
====Translation====
 
+
English: ''sign''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
sign: give consent -- Definition in Naija?
+
* Make person write someting  wey only am get  wey wey go confirm sey im gree for matter or sey na im really de dere.
 
+
:* {{ux|dv| We '''sign''' am.|(We agreed to it.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Your oga don '''sign''' am?|(Has your boss signed it?)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|We '''sign''' am.|no translation}}
 
# mark-obj (frequency:52)
 
#: {{ux|dv|Oga Trump say to '''sign''' peace agreement fit be di easy part. |(bbc__29075, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|de don join di race to '''sign''' Arsenal forward, Theo Walcott ah. |(NST_cleaned__39872, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:51)
 
#: {{ux|dv|We go '''sign''' players. |(PRT_03_Football_DG__199, We will sign players.)}}
 
#: {{ux|dv|Fola Adeyemi, na im '''sign''' am. |(deuber__6291, __no translation__)}}
 
# - (frequency:33)
 
#: {{ux|dv|We go '''sign'''… |(PRT_03_Football_DG__201, We'll sign.)}}
 
#: {{ux|dv|say e go '''sign'''. |(deuber__2156, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Di engineer wey '''sign''' must also join dat flight as part of di crew. |(bbc__386, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|FRANCOIS GUILLOT/Getty Images Some environmentalists say di Paris deal wey countries '''sign''' no go fit save di environment |(bbc__48322, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|E '''sign'''. |(ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__155, He signed.)}}
 
#: {{ux|dv|Francis Uche '''sign'''. |(bbc__58732, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Just now '''sign''' for dat political will no dey. |(bbc__61489, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem tell am sey make e show dem '''sign''' from heaven. |(jw__519, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Leon Balogun don '''sign''' for Brighton Stoke City don '''sign''' Oghenekaro Etebo |(bbc__63729, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Leon Balogun '''sign''' two year contract with Brighton Brighton don '''sign''' Nigeria international defender Leon Balogun. |(bbc__63732, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|I stop to salute flag and '''sign''' national anthem. |(jw__2300, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na for Musa Yar Adua Center in Abuja na im PDP and oda 39 parties '''sign''' agreement to join togeda. |(bbc__70895, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But Zechariah no fit talk to dem, na im hand e come take dey '''sign'''. |(jw__48116, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dr Ajayi say law no dey to support surrogacy for Nigeria so na contract pipo dey '''sign'''. |(bbc__43272, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Even though sey Pharisee people want make Jesus show dem '''sign''' sey na im be the King wey God don choose, e no gree show dem. |(jw__37339, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Victor Mengot, wey be Manyu Element Cultural Association MECDA President weh na Minister of Special Duties at di Presidency na im '''sign''' de release for announce launch for solidarity initiative for displaced pipo for seka Anglophone crisis. |(bbc__97656, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Theresa May ankara jacket and oda foto dem as UK and Nigeria '''sign''' agreement Emmanuel Macron: Why di France President go Fela shrine |(bbc__66972, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Since dem put Vacancy '''sign''' early this month, many coaches don sharperly send their application to take kolobi the position wey Cousin leave even the position of technical director dey vacant too. |(brila__1428, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149
 
 
 
====Antonyms====
 
* reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: give consent
+
* English: ''give consent'', ''sign''

Latest revision as of 18:27, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: sign

Pronunciation

  • sáìn

Play Play

Noun

  1. Wetin dey wey dey give di pipo wey see am some kind information.
    • De don put sign everywhere make people know sey de suppose dey slow down for here.  — (They have put signs everywhere to inform people that they should slow down here.)
    • People no dey hear word sha. Dem put sign sey dat lift no dey work, still on still people go do stand dere dey press di button. Shey di people wey put di sign dere dey crase?  — (People never comply. The sign there says that the elevator is put of order, still, people stand there and press the buttons. The people who put it there, are they crazy?)
    • The sign na rainbow.  — (jw__18519, The sign is a rainbow.)
  2. Wetin de dey do wey dey give di pipo wey see am some kind gist.
    • Handshake bin start as sign sey pipo gree ontop sometin.  — (bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)
    • You still dere, men don move. Dat guy raise im hand and na sign im give so. E just give im people sign sey serious kasala want burst for dere.  — (You are still there, the initiates have left. The guy who raised his hand gave a sign. He just signed to his people that there's about to be a serious there.)

Translation

English: sign

Verb

  • Make person write someting wey only am get wey wey go confirm sey im gree for matter or sey na im really de dere.
  • We sign am.  — (We agreed to it.)
  • Your oga don sign am?  — (Has your boss signed it?)

Translations

  • English: give consent, sign