Difference between revisions of "sign"

Line 20: Line 20:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
 
 
* Make people agree for someting.
 
* Make people agree for someting.
 
:* {{ux|dv| We '''sign''' am.|(Egbokhare_2020, We agreed to it.)}}
 
:* {{ux|dv| We '''sign''' am.|(Egbokhare_2020, We agreed to it.)}}

Revision as of 16:56, 30 July 2021

Naija

Etymology

From English: sign

Pronunciation

  • sáìn

Play Play


Noun

  • Wetin dem dey use show someting.
  • Dem come paste am for every sign board and door.  — (jw__28270, It was pasted on every billboard.)
  • The sign na rainbow.  — (jw__18519, The sign is a rainbow.)
  • Handshake bin start as sign say pipo gree ontop sometin.  — (bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)

Translation

English: sign


Verb

  • Make people agree for someting.
  • We sign am.  — (Egbokhare_2020, We agreed to it.)
  • We go sign players.  — (PRT_03_Football_DG__199, We will sign players.)
  • Fola Adeyemi, na im sign am.  — (deuber__6291, He was signed up by Fola Adeyemi.)

Translations

  • English: give consent