sign

Revision as of 15:09, 17 February 2021 by 154.66.47.87 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: sign

Pronunciation

  • sáìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 760
  • Frequency in raw corpus: 1016
  • Frequency rank in raw corpus: 360



Noun

Wetin dem dey use show someting.

  • Dem come paste am for every sign board and door.  — (jw__28270, It was pasted on every billboard.)
  • The sign na rainbow.  — (jw__18519, The sign is a rainbow.)
  • Handshake bin start as sign say pipo gree ontop sometin.  — (bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)

=Transalation

English: no definition


Verb

sign: give consent -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    We sign am.  — no translation
  2. mark-obj (frequency:52)
    Oga Trump say to sign peace agreement fit be di easy part.  — (bbc__29075, __no translation__)
    de don join di race to sign Arsenal forward, Theo Walcott ah.  — (NST_cleaned__39872, __no translation__)
  3. obj (frequency:51)
    We go sign players.  — (PRT_03_Football_DG__199, We will sign players.)
    Fola Adeyemi, na im sign am.  — (deuber__6291, __no translation__)
  4. - (frequency:33)
    We go sign  — (PRT_03_Football_DG__201, We'll sign.)
    say e go sign.  — (deuber__2156, __no translation__)
  5. mark (frequency:9)
    Di engineer wey sign must also join dat flight as part of di crew.  — (bbc__386, __no translation__)
    FRANCOIS GUILLOT/Getty Images Some environmentalists say di Paris deal wey countries sign no go fit save di environment  — (bbc__48322, __no translation__)
  6. nsubj (frequency:9)
    E sign.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__155, He signed.)
    Francis Uche sign.  — (bbc__58732, __no translation__)
  7. obl:arg (frequency:9)
    Just now sign for dat political will no dey.  — (bbc__61489, __no translation__)
    Dem tell am sey make e show dem sign from heaven.  — (jw__519, __no translation__)
  8. aux-obj (frequency:6)
    Leon Balogun don sign for Brighton Stoke City don sign Oghenekaro Etebo  — (bbc__63729, __no translation__)
    Leon Balogun sign two year contract with Brighton Brighton don sign Nigeria international defender Leon Balogun.  — (bbc__63732, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:5)
    I stop to salute flag and sign national anthem.  — (jw__2300, __no translation__)
    Na for Musa Yar Adua Center in Abuja na im PDP and oda 39 parties sign agreement to join togeda.  — (bbc__70895, __no translation__)
  10. aux (frequency:2)
    But Zechariah no fit talk to dem, na im hand e come take dey sign.  — (jw__48116, __no translation__)
    Dr Ajayi say law no dey to support surrogacy for Nigeria so na contract pipo dey sign.  — (bbc__43272, __no translation__)
  11. ccomp (frequency:2)
    Even though sey Pharisee people want make Jesus show dem sign sey na im be the King wey God don choose, e no gree show dem.  — (jw__37339, __no translation__)
    Victor Mengot, wey be Manyu Element Cultural Association MECDA President weh na Minister of Special Duties at di Presidency na im sign de release for announce launch for solidarity initiative for displaced pipo for seka Anglophone crisis.  — (bbc__97656, __no translation__)
  12. obl:mod (frequency:2)
    Theresa May ankara jacket and oda foto dem as UK and Nigeria sign agreement Emmanuel Macron: Why di France President go Fela shrine  — (bbc__66972, __no translation__)
    Since dem put Vacancy sign early this month, many coaches don sharperly send their application to take kolobi the position wey Cousin leave even the position of technical director dey vacant too.  — (brila__1428, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149

Antonyms

  • reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149

Translations

  • English: give consent