sign

Naija

Etymology

From English: sign

Pronunciation

  • sáìn

Play Play


Noun

  • Wetin dey wey dey give di pipo wey see am some kind information.
  • De don put sign everywhere make people know sey de suppose dey slow down for here.  — (NSC-2020, They have put signs everywhere to inform people that they should slow down here.)
  • People no dey hear word sha. Di sign wey de put sey dat lift no dey work, still on still people go do stand dere dey press di button. Shey di people wey put di sign dere dey crase?  — (NSC_2021, People never comply. The sign there says that the elevator is put of order, still, people stand there and press the buttons. The people who put it there, are they crazy? )
  • The sign na rainbow.  — (jw__18519, The sign is a rainbow.)

Wetin de dey do wey dey give di pipo wey see am some kind information.

  • Handshake bin start as sign say pipo gree ontop sometin.  — (bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)
  • You still dere, men don move. Dat guy raise im hand na sign im give so. E just give im people sign sey serious kasala want burst for dere.  — (NSC_2021, You are still there, initiates have left. The guy who raised his hand gave a sign. He just signed to his people that there's about to be a serious there.)

Translation

English: sign

Verb

  • Make people agree for someting.
  • We sign am.  — (Egbokhare_2020, We agreed to it.)
  • We go sign players.  — (PRT_03_Football_DG__199, We will sign players.)
  • Fola Adeyemi, na im sign am.  — (deuber__6291, He was signed up by Fola Adeyemi.)

Translations

  • English: give consent