signado

Revision as of 19:35, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: signado

Pronunciation

  • sàìnàdû

Play Play


Noun

  • Agreement wey dey betweeen two people.
  • Di gumbody country dem go make sure sey dem do di tin wey dis write talk for inside signado and national law.  — Egbokhare_2020,The coalition of countries will see to it that the conditions found in the agreement and national law are executed.)

Related forms

Translations

  • English: obligations, bounding agreement