six to six

Revision as of 19:36, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English six, to, and six

Pronunciation

  • sístùsîs

Play Play

Noun

  • swallow wey de dey use cassava take make wey dey de use soup chop.
  • I wan chop six to six with correct draw soup.  — (NSC_2021, I want to eat fufu and okra soup.)
  • Mama Ejimi six to six dey make sense.  — (NSC_2021, Mama Ejimi fufu is very good.)

Synonyms

Translations

  • English: fufu