Difference between revisions of "so"
(→Naija) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
* English: ''so'' | * English: ''so'' | ||
− | ===Etymology=== | + | ===Etymology 2=== |
From: English ''so'' | From: English ''so'' | ||
Revision as of 19:53, 21 December 2022
Naija
Etymology
From: English so
Pronunciation
- sô
Adverb
- Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be.
- Na so de do am. — (NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)
- Na so dem talk — (NST_cleaned__26044, So that's what they said.)
- As someting or people take dey.
- To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia. — (bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)
- Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)
Translation
- English: so
Etymology 2
From: English so
Pronunciation
- sóō
Conjunction
- Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.
- So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)
- Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)
- So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. — (bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)
Translations
- English: so