so

Naija

Etymology

From English: so

Pronunciation

Play


Adverb

  1. Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be.
    • Na so de do am.  — (NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)
    • Na so dem talk  — (NST_cleaned__26044, So that's what they said.)
  2. As someting or people take dey.
    To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia.  — (bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)
    Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)
  3. Wetin person dey use yarn to show how matter take dey drag.
    • Na so so book-me-down plenty o.  — (deuber__6507, There's a lot of book-me-down.)
    • Na so so wahala.  — (deuber__2721, It is very problematic.)

Translation

  • English: so


Conjunction

Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.

  • So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting.  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)
  • Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)
  • Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am so dat e go dey well.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo. But banga goes well with starch, so it tastes good.)
  1. So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence.  — (bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)

Translations

  • English: so