so

Revision as of 13:40, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page So to so: Converting page titles to lowercase)

Naija

Alternative forms

  • but 0.52 15021, why 0.52 4261, because 0.52 7992, ehen 0.48 871, if 0.47 11277, just 0.47 5577, time 0.47 7196, dere 0.46 1047, place 0.45 2592

Etymology

Borrowed from English so

Pronunciation

  • soʊ

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1159
  • Frequency rank in NSC treebank: 15
  • Frequency in raw corpus: 10780
  • Frequency rank in raw corpus: 40

The word is used more orally than in written texts.


Adverb

so: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:7931)
    So.  — (LAG_09_Country-Wahala_DG__29, So,...)
    So?  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__154, So ?)
  2. ccomp (frequency:318)
    Na so de do am.  — (NST_cleaned__20831, __no translation__)
    Na so dem talk,  — (NST_cleaned__26044, __no translation__)
  3. dep (frequency:202)
    Wetin we know so far  — (bbc__99585, __no translation__)
    So far pepper soup enter.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__218, As long as pepper soup enters.)
  4. obj (frequency:34)
    Ah yes he said so.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__31, Ah ! yes he said so.)
    Na so so book-me-down plenty o.  — (deuber__6507, __no translation__)
  5. advmod (frequency:27)
    No so e finish,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__298, That was how it ended.)
    Na so so wahala.  — (deuber__2721, __no translation__)
  6. cop (frequency:20)
    Na so.  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__82, It is so.)
    Na so!  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__129, Ah, it's so.)
  7. conj (frequency:17)
    As we dey so, na so we ju~, we don, we don de~, decide because our people…  — (NST_cleaned__19250, __no translation__)
    So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence.  — (bbc__72448, __no translation__)
  8. cc (frequency:16)
    So  — (ONI_14_Girlfriends_DG__75, So...)
    So… ,  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__91, so, haha...)
  9. case (frequency:9)
    And I know sey e go be like so.  — (jw__1349, __no translation__)
    But you know sey for so, for some area, de dey, de no dey gree all kind one.  — (NST_cleaned__19182, __no translation__)
  10. det (frequency:7)
    Di so, baby con yellow again.  — (NST_cleaned__28617, __no translation__)
    And di way I marry dat time, no be di so...  — (NST_cleaned__37490, __no translation__)
  11. advcl (frequency:6)
    Her case serious afta she born anoda girl pikin di following year so tey she get to fight for her life.  — (bbc__55736, __no translation__)
    But after Morgan Tsvangirai win am, Mr Mugabe show im self so tey e swear say na only God fit remove am from office.  — (bbc__21746, __no translation__)
  12. obl:mod (frequency:5)
    dis so so dirty wey una dey talk so.  — (deuber__2387, __no translation__)
    To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia.  — (bbc__94353, __no translation__)
  13. mark (frequency:4)
    Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing.)
    Dey learn, dey learn, dey learn untill I come improve reach di level wen I dey so.  — (PRT_04_Gospel-Music_M__55, Was learning, was learning, was learning, untill I got to the level that I am in.)
  14. nsubj (frequency:2)
    and all dis one so...  — (NST_cleaned__37018, __no translation__)
    So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting.  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)

Derived forms

  1. Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use them to... use them to cook the dish so it's thick.)
    Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am so dat e go dey well.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo... but banga, starch is what goes well with it, so it tastes good.)
  1. Even if adult no fit buy, so far, we go buy for children.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__28, Even if the adults couldn't buy anything so far, they'll buy for the children.)
    Wey be sey even if you finish di money wey dem give you, we go dey pay you dey go so far you don come tell us sey you want protect dat money wey you collect.  — (LAG_12_Insurance_MG__78, Which means that if you spent all the money they gave you, we will continue paying you as far as you've asked us to protect the money which you collected.)

Synonyms

  • but 0.52 15021, why 0.52 4261, because 0.52 7992, ehen 0.48 871, if 0.47 11277, just 0.47 5577, time 0.47 7196, dere 0.46 1047, place 0.45 2592

Antonyms

  • but 0.52 15021, why 0.52 4261, because 0.52 7992, ehen 0.48 871, if 0.47 11277, just 0.47 5577, time 0.47 7196, dere 0.46 1047, place 0.45 2592

Translations

  • English: no definition


Subordinating Conjunction

so: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:2092)
    So e…  — (NST_cleaned__32060, __no translation__)
    So dat…  — (NST_cleaned__18489, __no translation__)
  2. dep (frequency:224)
    So dat dose kind…  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__139, so that those sort of...)
    So dat na di koko,  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__112, That is the main issue.)
  3. conj-dep (frequency:3)
    Dem come meet Jesus so that dem go hear wetin e dey teach and so that e go cure dem.  — (jw__30206, __no translation__)
    John 3:​16 talk sey: ‘God love this world well well sotey e come send im only special Son, so that anybody wey continue to get faith for am no go die, but e go get life wey no go end.’  — (jw__46930, __no translation__)

Derived forms

  1. So dat de, after di wedding, you go just say Is dat all.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__163, So that they... after the wedding, you'll just say, is that it?)
    So dat if de pay me di money, mah see money wah go con do freedom.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__94, So if they pay me, I will get the money for my graduation.)

Synonyms

  • but 0.52 15021, why 0.52 4261, because 0.52 7992, ehen 0.48 871, if 0.47 11277, just 0.47 5577, time 0.47 7196, dere 0.46 1047, place 0.45 2592

Antonyms

  • but 0.52 15021, why 0.52 4261, because 0.52 7992, ehen 0.48 871, if 0.47 11277, just 0.47 5577, time 0.47 7196, dere 0.46 1047, place 0.45 2592

Translations

  • English: no definition