Difference between revisions of "soak and travel"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e for reach dem chop. | + | * Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e swell make e for reach dem chop. |
:* {{ux|dv|Person wey dey claim sey e don hammer dey do '''soak and travel'''? Abeg go siddon! You never baff you dey say you don hammer? |(NSC_2021, How will a person who claims to be wealthy soak garri and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal? Please, take a seat! You haven't even made anything for yourself and you claim you are wealthy.)}} | :* {{ux|dv|Person wey dey claim sey e don hammer dey do '''soak and travel'''? Abeg go siddon! You never baff you dey say you don hammer? |(NSC_2021, How will a person who claims to be wealthy soak garri and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal? Please, take a seat! You haven't even made anything for yourself and you claim you are wealthy.)}} | ||
:* {{ux|dv| Wetin save men dat year na '''soak and travel''' o. If person see groundnut add am like dis, [[lem ]]don set, live! |(NSC_2021, What saved us back in the days was that we could soak and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal. If one was able to get groundnuts, then it'll be a really good meal.)}} | :* {{ux|dv| Wetin save men dat year na '''soak and travel''' o. If person see groundnut add am like dis, [[lem ]]don set, live! |(NSC_2021, What saved us back in the days was that we could soak and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal. If one was able to get groundnuts, then it'll be a really good meal.)}} |
Revision as of 19:56, 21 December 2022
Naija
Etymology
- From English: soak and travel
Pronunciation
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people go put water for garri, con leave am make e rise, make e swell make e for reach dem chop.
- Person wey dey claim sey e don hammer dey do soak and travel? Abeg go siddon! You never baff you dey say you don hammer? — (NSC_2021, How will a person who claims to be wealthy soak garri and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal? Please, take a seat! You haven't even made anything for yourself and you claim you are wealthy.)
- Wetin save men dat year na soak and travel o. If person see groundnut add am like dis, lem don set, live! — (NSC_2021, What saved us back in the days was that we could soak and leave it in water for some time so that it'll rise and be enough for a meal. If one was able to get groundnuts, then it'll be a really good meal.)
Translation
- English: soak garri and leave it in water for some time