Difference between revisions of "soft"
Line 11: | Line 11: | ||
#Someting wey no strong for [[hand]]. | #Someting wey no strong for [[hand]]. | ||
#:*{{ux|dv|Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)}} | #:*{{ux|dv|Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv|Fufu wey '''soft''' no | + | #:*{{ux|dv|Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)}} |
#Someting wey make sense well well. | #Someting wey make sense well well. | ||
#:*{{ux|dv|Michael Jackson dance that year eh, '''soft''' die.|(NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}} | #:*{{ux|dv|Michael Jackson dance that year eh, '''soft''' die.|(NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}} |
Revision as of 17:23, 17 May 2021
Naija
Etymology
From: English soft
Pronunciation
- soft
Adjective
- Someting wey no strong for hand.
- Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft. — (NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)
- Fufu wey soft no dey hold belle. — (NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)
- Someting wey make sense well well.
- Michael Jackson dance that year eh, soft die. — (NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
Synonyms
Antonyms
Translation
English: soft, dope