Difference between revisions of "soft"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Someting wey no strong for [[hand]]. | #Someting wey no strong for [[hand]]. | ||
− | #:*{{ux|dv|Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)}} | + | #:*{{ux|dv| Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)}} | + | #:*{{ux|dv| Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)}} |
#Someting wey make sense well well. | #Someting wey make sense well well. | ||
− | #:*{{ux|dv|Michael Jackson dance | + | #:*{{ux|dv| Michael Jackson dance dat year eh, '''soft''' die.|(NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}} |
− | #Sey person fine well well | + | #Sey person fine well well. |
+ | #:* {{ux|dv| Dat [[bae]] '''soft''' die.|(NSC_2021, That girl is really pretty.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[dope]] | * [[dope]] | ||
Line 20: | Line 22: | ||
* [[hard]], [[strong]], | * [[hard]], [[strong]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''soft'', | + | * English: ''soft'', dope, fine, pretty'' |
Revision as of 14:51, 25 November 2021
Naija
Etymology
From: English soft
Pronunciation
- sɔ̂ft
Adjective
- Someting wey no strong for hand.
- Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft. — (NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)
- Fufu wey soft no dey hold belle. — (NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)
- Someting wey make sense well well.
- Michael Jackson dance dat year eh, soft die. — (NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
- Sey person fine well well.
- Dat bae soft die. — (NSC_2021, That girl is really pretty.)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: soft, dope, fine, pretty