Difference between revisions of "soft"

Line 10: Line 10:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Someting wey no strong for [[hand]].
 
#Someting wey no strong for [[hand]].
#:*{{ux|dv| Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)}}
+
#:*{{ux|dv| Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(NSC_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)}}
#:*{{ux|dv| Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)}}
+
#:*{{ux|dv| Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(NSC_2021, Soft fufu is not satisfying.)}}
 
#Someting wey make sense well well.
 
#Someting wey make sense well well.
#:*{{ux|dv| Michael Jackson dance dat year eh, '''soft''' die.|(NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}}
+
#:*{{ux|dv| Michael Jackson dance dat year eh, '''soft''' die.|(NSC_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}}
 
#Sey person fine well well.
 
#Sey person fine well well.
 
#:* {{ux|dv| Dat [[bae]] '''soft''' die.|(NSC_2021, That girl is really pretty.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dat [[bae]] '''soft''' die.|(NSC_2021, That girl is really pretty.)}}

Revision as of 20:02, 21 December 2022

Naija

Etymology

From: English soft

Pronunciation

  • sɔ̂ft

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no strong for hand.
    • Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft.  — (NSC_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)
    • Fufu wey soft no dey hold belle.  — (NSC_2021, Soft fufu is not satisfying.)
  2. Someting wey make sense well well.
    • Michael Jackson dance dat year eh, soft die.  — (NSC_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
  3. Sey person fine well well.
    • Dat bae soft die.  — (NSC_2021, That girl is really pretty.)

Synonyms

Antonyms

Translation

  • English: soft, dope, fine, pretty