Difference between revisions of "soft"

Line 22: Line 22:
 
* [[hard]], [[strong]],
 
* [[hard]], [[strong]],
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''soft'', dope, fine, pretty''
+
* English: ''soft, dope, fine, pretty''

Revision as of 20:03, 21 December 2022

Naija

Etymology

From: English soft

Pronunciation

  • sɔ̂ft

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no strong for hand.
    • Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft.  — (NSC_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)
    • Fufu wey soft no dey hold belle.  — (NSC_2021, Soft fufu is not satisfying.)
  2. Someting wey make sense well well.
    • Michael Jackson dance dat year eh, soft die.  — (NSC_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
  3. Sey person fine well well.
    • Dat bae soft die.  — (NSC_2021, That girl is really pretty.)

Synonyms

Antonyms

Translation

  • English: soft, dope, fine, pretty