Difference between revisions of "soft"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* sɔ̂ft
 
<sm2>Pcm-ng-soft.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-soft.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-soft.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-soft.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Adjective===
===Usage===
+
#Someting wey no strong for [[hand]].
===Definition===
+
#:*{{ux|dv| Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down '''soft'''.|(One sleeps better when the mattress is soft.)}}
===POS===
+
#:*{{ux|dv| Fufu wey '''soft''' no dey hold [[belle]].|(Soft fufu is not satisfying.)}}
#
+
#Someting wey make sense well well.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:*{{ux|dv| Michael Jackson dance dat year eh, '''soft''' die.|(Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)}}
#
+
#Sey person fine well well.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Dat [[bae]] '''soft''' die.|(That girl is really pretty.)}}
===Related forms===
+
 
====Synonym====
+
====Synonyms====
====Antonym====
+
* [[dope]]
 +
====Antonyms====
 +
* [[hard]], [[strong]],
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''soft, dope, fine, pretty''

Latest revision as of 18:37, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English soft

Pronunciation

  • sɔ̂ft

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no strong for hand.
    • Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft.  — (One sleeps better when the mattress is soft.)
    • Fufu wey soft no dey hold belle.  — (Soft fufu is not satisfying.)
  2. Someting wey make sense well well.
    • Michael Jackson dance dat year eh, soft die.  — (Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
  3. Sey person fine well well.
    • Dat bae soft die.  — (That girl is really pretty.)

Synonyms

Antonyms

Translation

  • English: soft, dope, fine, pretty