soft
Naija
Etymology
From: English soft
Pronunciation
- soft
Adjective
- Someting wey no strong for hand
- Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft. — (NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)
- {{ux|dv|Fufu wey soft no dey dey hold [[belle].|(NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)}}
- Someting wey make sense well well.
- Michael Jackson dance that year eh, soft die. — (NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
- — (NSC_Abonyi_2021, )
Synonyms
Antonyms
Translation
English: soft, dope