soft

Naija

Etymology

From: English soft

Pronunciation

  • soft

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no strong for hand.
    • Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft.  — (NSC_Abonyi_2021, One sleeps better when the mattress is soft.)
    • Fufu wey soft no dey dey hold belle.  — (NSC_Abonyi_2021, Fufu is filling when it is hard.)
  2. Someting wey make sense well well.
    • Michael Jackson dance that year eh, soft die.  — (NSC_Abonyi_2021, Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)


Synonyms

Antonyms

Translation

English: soft, dope