soft

Revision as of 18:37, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English soft

Pronunciation

  • sɔ̂ft

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no strong for hand.
    • Sleep dey sweet pass when foam wey person dey use lie down soft.  — (One sleeps better when the mattress is soft.)
    • Fufu wey soft no dey hold belle.  — (Soft fufu is not satisfying.)
  2. Someting wey make sense well well.
    • Michael Jackson dance dat year eh, soft die.  — (Michael Jackson's dance moves are quite amazing!)
  3. Sey person fine well well.
    • Dat bae soft die.  — (That girl is really pretty.)

Synonyms

Antonyms

Translation

  • English: soft, dope, fine, pretty