Difference between revisions of "song"
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | sôŋg | + | *sôŋg |
<sm2>Pcm-ng-song.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-song.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-song.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-song.m.ogg</sm2> |
Revision as of 14:48, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English song
Pronunciation
- sôŋg
Noun
Na music wey person use voice make.
- Better song dey sweet belle. — (NSC_Abonyi_2020, Good music makes one happy.)
- Abeg play that correct song make we take rock di gbedu. — (NSC_Abonyi_2020, Kindly play us that popular track so we can rock the party.)
Antonym
Translation
- English: Song