song

Revision as of 19:44, 16 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English song

Pronunciation

  • sôŋg

Play Play

Noun

  • Music wey person use voice make.
  • Better song dey sweet belle.  — (NSC_Abonyi_2020, Good music makes one happy.)
  • Abeg play that correct song make we take rock di gbedu.  — (NSC_Abonyi_2020, Kindly play us that popular track so we can rock the party.)

Antonym

film

Translation

  • English: Song