song
Naija
Etymology
From: English song
Pronunciation
Noun
Na music wey person use voice make.
- Better song dey sweet belle. — (NSC_Abonyi_2020, Good music makes one happy.)
- Abeg play that correct song make we take rock di gbedu. — (NSC_Abonyi_2020, Kindly play us that popular track so we can gyrate at this party.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: Song