Difference between revisions of "sour"

Line 10: Line 10:
 
===Adjectives===
 
===Adjectives===
 
# Sey someting taste dey [[slap]] for mouth.
 
# Sey someting taste dey [[slap]] for mouth.
#:* {{ux|dv| Na garri wey '''sour''' dey make sense with groundnut. |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Na garri wey '''sour''' dey make sense with groundnut. |( NSC_2021, A sour gaari taken with groundnut, is the best.)}}
#:* {{ux|dv| Dat pammy don '''sour''', e no fresh again.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Dat pammy don '''sour''', e no fresh again.|(NSC_2021, The palm wine is sour, it is no longer fresh.)}}
 
# Taste of fruit wey never rip.
 
# Taste of fruit wey never rip.
#:* {{ux|dv| Some people dey use salt chop mango wey '''sour''' because e never ripe.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Some people dey use salt chop mango wey '''sour''' because e never ripe.|(NSC_2021, Some eat sour mango with salt because it is still unripe.)}}
 
# Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am.
 
# Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am.
#:* {{ux|dv| I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too '''sour'''.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too '''sour'''.|(NSC_2021, I am no longer eating the orange, it is too sour and it makes my teeth sensitive.)}}
#:* {{ux|dv| As lime dey '''sour''' for mouth, no make me like am.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| As lime dey '''sour''' for mouth, no make me like am.|(NSC_2021, I do not like the taste of lime because it is sour.)}}
 
#Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste.
 
#Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste.
#:* {{ux|dv|Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)}}
#:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}}
 
#Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
 
#Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
#:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(NSC_2021, My customer sold a rancid tomato to me.)}}
#:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[spoil]]
 
* [[spoil]]

Revision as of 15:00, 28 August 2021

Naija

Alternative

Etymology

From: English sour

Pronunciation

  • sáwà


Adjectives

  1. Sey someting taste dey slap for mouth.
    • Na garri wey sour dey make sense with groundnut.  — ( NSC_2021, A sour gaari taken with groundnut, is the best.)
    • Dat pammy don sour, e no fresh again.  — (NSC_2021, The palm wine is sour, it is no longer fresh.)
  2. Taste of fruit wey never rip.
    • Some people dey use salt chop mango wey sour because e never ripe.  — (NSC_2021, Some eat sour mango with salt because it is still unripe.)
  3. Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am.
    • I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too sour.  — (NSC_2021, I am no longer eating the orange, it is too sour and it makes my teeth sensitive.)
    • As lime dey sour for mouth, no make me like am.  — (NSC_2021, I do not like the taste of lime because it is sour.)
  4. Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste.
    • Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour.  — (NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)
    • Di soup don almost sour as you no warm am yesterday.  — ( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)
  5. Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
    • My customer sell tomato way don dey sour give me.  — (NSC_2021, My customer sold a rancid tomato to me.)
    • Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour.  — (NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sour, rancidity