Difference between revisions of "sour"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjectives=== | ===Adjectives=== | ||
# Sey someting taste dey [[slap]] for mouth. | # Sey someting taste dey [[slap]] for mouth. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na garri wey '''sour''' dey make sense with groundnut. |( | + | #:* {{ux|dv| Na garri wey '''sour''' dey make sense with groundnut. |( NSC_2021, A sour gaari taken with groundnut, is the best.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dat pammy don '''sour''', e no fresh again.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat pammy don '''sour''', e no fresh again.|(NSC_2021, The palm wine is sour, it is no longer fresh.)}} |
# Taste of fruit wey never rip. | # Taste of fruit wey never rip. | ||
− | #:* {{ux|dv| Some people dey use salt chop mango wey '''sour''' because e never ripe.|( | + | #:* {{ux|dv| Some people dey use salt chop mango wey '''sour''' because e never ripe.|(NSC_2021, Some eat sour mango with salt because it is still unripe.)}} |
# Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am. | # Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am. | ||
− | #:* {{ux|dv| I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too '''sour'''.|( | + | #:* {{ux|dv| I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too '''sour'''.|(NSC_2021, I am no longer eating the orange, it is too sour and it makes my teeth sensitive.)}} |
− | #:* {{ux|dv| As lime dey '''sour''' for mouth, no make me like am.|( | + | #:* {{ux|dv| As lime dey '''sour''' for mouth, no make me like am.|(NSC_2021, I do not like the taste of lime because it is sour.)}} |
#Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste. | #Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste. | ||
− | #:* {{ux|dv|Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( | + | #:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}} |
#Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil. | #Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil. | ||
− | #:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |( | + | #:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(NSC_2021, My customer sold a rancid tomato to me.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[spoil]] | * [[spoil]] |
Revision as of 15:00, 28 August 2021
Naija
Alternative
Etymology
From: English sour
Pronunciation
- sáwà
Adjectives
- Sey someting taste dey slap for mouth.
- Na garri wey sour dey make sense with groundnut. — ( NSC_2021, A sour gaari taken with groundnut, is the best.)
- Dat pammy don sour, e no fresh again. — (NSC_2021, The palm wine is sour, it is no longer fresh.)
- Taste of fruit wey never rip.
- Some people dey use salt chop mango wey sour because e never ripe. — (NSC_2021, Some eat sour mango with salt because it is still unripe.)
- Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am.
- I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too sour. — (NSC_2021, I am no longer eating the orange, it is too sour and it makes my teeth sensitive.)
- As lime dey sour for mouth, no make me like am. — (NSC_2021, I do not like the taste of lime because it is sour.)
- Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste.
- Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour. — (NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)
- Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. — ( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)
- Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
- My customer sell tomato way don dey sour give me. — (NSC_2021, My customer sold a rancid tomato to me.)
- Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour. — (NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )
Synonym
Antonym
Translation
- English: sour, rancidity