sour

Revision as of 17:30, 27 August 2021 by 160.152.7.90 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative

Etymology

From: English sour

Pronunciation

  • sáwà


Adjectives

  1. Sey someting taste dey slap for mouth.
    • Na garri wey sour dey make sense with groundnut.  — ( insert translation )
    • Dat pammy don sour, e no fresh again.  — ( insert translation )
  2. Taste of fruit wey never rip.
    • Some people dey use salt chop mango wey sour because e never ripe.  — ( insert translation )
  3. Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am.
    • I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too sour.  — ( insert translation )
    • As lime dey sour for mouth, no make me like am.  — ( insert translation )
  4. Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste.
    • Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour.  — ( insert translation )
    • Di soup don almost sour as you no warm am yesterday.  — ( insert translation )
  5. Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
    • My customer sell tomato way don dey sour give me.  — ( insert translation )
    • Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour.  — ( insert translation )

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sour, rancidity