spirikoko

Naija

Etymology

From English: Spirit and Yoruba kókó

Pronunciation

  • spìrìkókó


Noun

  • Person wey too dey carry church matter for head.
  • Dat house no good for spirikoko, from di landord reach di gateman all of dem na minus one.  —  (That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)

Translation

English: religious fanatic

Adjective

  • Sey person too dey carry church matter for head.
  • E no get who go tell you make you no marry spirikoko o, but when de on candle full una room, no call your mama o.  — (No one will tell you not to marry a very religious person, but when they light candles all over your room, don't call your mother.)

Translation

English: religious person, religious fanatic