Difference between revisions of "spirikoko"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''Spirit'' and Yoruba ''kókó'' ===Pronunciation=== spìrìkókó <sm2>Pcm-ng-spirikoko.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-spirikoko.m.ogg</sm...")
 
 
(3 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''Spirit'' and Yoruba ''kókó''  
+
From English: ''Spirit'' and Yoruba ''kókó''  
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
spìrìkókó
+
* spìrìkókó
 
<sm2>Pcm-ng-spirikoko.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spirikoko.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spirikoko.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-spirikoko.m.ogg</sm2>
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey too dey carry church matter for head.
 
* Person wey too dey carry church matter for head.
:* {{ux|dv| Dat house no good for '''spirikoko''', from di landord reach di gateman all of dem na minus one. | (NSC_2021, That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat house no good for '''spirikoko''', from di landord reach di gateman all of dem na minus one. | (That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)}}
 +
====Translation====
 +
English: ''religious fanatic''
 +
 
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey person too dey carry church matter for head.
 
* Sey person too dey carry church matter for head.
:*  {{ux|dv| E no get who go tell you make you no marry '''spirikoko'' o, but when de on  candle full una room, no call your mama o. |(NSC_2021, No one will tell you not to marry a very religious person, but when  they light candles all over your room, don't call your mother.)}}
+
:*  {{ux|dv| E no get who go tell you make you no marry '''spirikoko''' o, but when de on  candle full una room, no call your mama o. |(No one will tell you not to marry a very religious person, but when  they light candles all over your room, don't call your mother.)}}
  
 
===Translation===
 
===Translation===
 
English: ''religious person'', ''religious fanatic''
 
English: ''religious person'', ''religious fanatic''

Latest revision as of 18:41, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: Spirit and Yoruba kókó

Pronunciation

  • spìrìkókó


Noun

  • Person wey too dey carry church matter for head.
  • Dat house no good for spirikoko, from di landord reach di gateman all of dem na minus one.  —  (That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)

Translation

English: religious fanatic

Adjective

  • Sey person too dey carry church matter for head.
  • E no get who go tell you make you no marry spirikoko o, but when de on candle full una room, no call your mama o.  — (No one will tell you not to marry a very religious person, but when they light candles all over your room, don't call your mother.)

Translation

English: religious person, religious fanatic