Difference between revisions of "spirikoko"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey too dey carry church matter for head. | * Person wey too dey carry church matter for head. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat house no good for '''spirikoko''', from di landord reach di gateman all of dem na minus one. | ( | + | :* {{ux|dv| Dat house no good for '''spirikoko''', from di landord reach di gateman all of dem na minus one. | (That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''religious fanatic'' | English: ''religious fanatic'' | ||
Line 16: | Line 16: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey person too dey carry church matter for head. | * Sey person too dey carry church matter for head. | ||
− | :* {{ux|dv| E no get who go tell you make you no marry '''spirikoko'' o, but when de on candle full una room, no call your mama o. |( | + | :* {{ux|dv| E no get who go tell you make you no marry '''spirikoko''' o, but when de on candle full una room, no call your mama o. |(No one will tell you not to marry a very religious person, but when they light candles all over your room, don't call your mother.)}} |
===Translation=== | ===Translation=== | ||
English: ''religious person'', ''religious fanatic'' | English: ''religious person'', ''religious fanatic'' |
Latest revision as of 18:41, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: Spirit and Yoruba kókó
Pronunciation
- spìrìkókó
Noun
- Person wey too dey carry church matter for head.
- Dat house no good for spirikoko, from di landord reach di gateman all of dem na minus one. — (That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)
Translation
English: religious fanatic
Adjective
- Sey person too dey carry church matter for head.
- E no get who go tell you make you no marry spirikoko o, but when de on candle full una room, no call your mama o. — (No one will tell you not to marry a very religious person, but when they light candles all over your room, don't call your mother.)
Translation
English: religious person, religious fanatic