Difference between revisions of "spirikoko"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
* Person wey too dey carry church matter for head. | * Person wey too dey carry church matter for head. | ||
:* {{ux|dv| Dat house no good for '''spirikoko''', from di landord reach di gateman all of dem na minus one. | (NSC_2021, That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)}} | :* {{ux|dv| Dat house no good for '''spirikoko''', from di landord reach di gateman all of dem na minus one. | (NSC_2021, That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)}} | ||
− | + | ====Translation==== | |
English: ''religious fanatic'' | English: ''religious fanatic'' | ||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 19:47, 16 August 2021
Naija
Etymology
From English: Spirit and Yoruba kókó
Pronunciation
- spìrìkókó
Noun
- Person wey too dey carry church matter for head.
- Dat house no good for spirikoko, from di landord reach di gateman all of dem na minus one. — (NSC_2021, That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)
Translation
English: religious fanatic
Adjective
- Sey person too dey carry church matter for head.
- E no get who go tell you make you no marry 'spirikoko o, but when de on candle full una room, no call your mama o. — (NSC_2021, No one will tell you not to marry a very religious person, but when they light candles all over your room, don't call your mother.)
Translation
English: religious person, religious fanatic