spirikoko

Revision as of 21:13, 18 May 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''Spirit'' and Yoruba ''kókó'' ===Pronunciation=== spìrìkókó <sm2>Pcm-ng-spirikoko.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-spirikoko.m.ogg</sm...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English Spirit and Yoruba kókó

Pronunciation

spìrìkókó


Noun

  • Person wey too dey carry church matter for head.
  • Dat house no good for spirikoko, from di landord reach di gateman all of dem na minus one.  —  (NSC_2021, That building is not good for spiritual people, from the landlord to the gateman, they are just out of it.)

Adjective

  • Sey person too dey carry church matter for head.
  • E no get who go tell you make you no marry 'spirikoko o, but when de on candle full una room, no call your mama o.  — (NSC_2021, No one will tell you not to marry a very religious person, but when they light candles all over your room, don't call your mother.)

Translation

English: religious person, religious fanatic