Difference between revisions of "spoil face"

Line 17: Line 17:
 
[[vex]], [[para]],
 
[[vex]], [[para]],
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
[[happy]],
+
[[happi]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''frown'', ''scowl''
 
* English: ''frown'', ''scowl''

Revision as of 17:16, 27 July 2021

Naija

Etymology

From: English spoil and face

Pronunciation

  • spɔ́ìfês

Play Play


Verb phrase

  • Make person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex.
  • As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face!  —  (NSC_Emeka_2020, AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)
  • make person want do im face make anoder person fear am.
  • As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play  —  (NSC_Emeka_2020, As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around.)

Synonyms

vex, para,

Antonyms

happi

Translations

  • English: frown, scowl