Difference between revisions of "spoil face"
m (Conversion script moved page Spoil face to spoil face: Converting page titles to lowercase) |
|||
(7 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''spoil'' and ''face'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* spɔ́ìfês | * spɔ́ìfês | ||
<sm2>Pcm-ng-spoil face.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-spoil face.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-spoil face.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-spoil face.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
− | # | + | # Make person vex con do im face make e show sey e dey [[truetrue]] dey vex. |
− | #: | + | #:* {{ux|dv| As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face!|(AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)}} |
− | + | # Make person do im face make anoder person fear am. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv| As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play.| (As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around.)}} |
− | #: {{ux|dv| As I | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[vex]], [[para]], | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: frown, scowl | + | * English: ''frown'', ''scowl'' |
Latest revision as of 18:43, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English spoil and face
Pronunciation
- spɔ́ìfês
Verb phrase
- Make person vex con do im face make e show sey e dey truetrue dey vex.
- As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face! — (AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)
- Make person do im face make anoder person fear am.
- As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play. — (As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around.)
Synonyms
Translations
- English: frown, scowl