spoil face

Naija

Etymology

From: English spoil and face

Pronunciation

  • spɔ́ìfês

Play Play


Verb phrase

  1. Make person vex con do im face make e show sey e dey truetrue dey vex.
    • As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face!  —  (NSC_Emeka_2020, AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)
  2. make person want do im face make anoder person fear am.
    • As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play  —  (NSC_Emeka_2020, As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around.)

Synonyms

vex, para,

Translations

  • English: frown, scowl