spoil face

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English spoil face

Pronunciation

  • spɔ́ìfês

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

No documented examples in our corpora.


Verb phrase

  1. spoil face: Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex
    Egbokhare (frequency:Inf)
    Wetin you do don spoil mama face.  —  what you did has made mother frown

Derived forms

Synonyms

Vex, para,

Antonyms

happy,

Translations

  • English: frown, scowl