Difference between revisions of "starch"

Line 26: Line 26:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Transitive====
 
====Transitive====
Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong.  
+
Someting wey bi like akamu wey dey put for cloth to make am strong.  
 
:* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)}}
 
:* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)}}
 
:* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea, e dey make am fine.|NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)}}
 
:* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea, e dey make am fine.|NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)}}

Revision as of 12:01, 9 December 2020

Naija

Etymology

From: English starch

Pronunciation

  • stâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 31
  • Frequency rank in NSC treebank: 339
  • Frequency in raw corpus: 38
  • Frequency rank in raw corpus: 3730

Noun

One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.

  • And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
  • I dey eat starch and banga soup.  — Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)
  • Banga soup, and starch na our correct food.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
  • Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch.  — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch. )

Translations

  • English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.

Verb

Transitive

Someting wey bi like akamu wey dey put for cloth to make am strong.

  • I want make you starch di shirt make e for make sense.  — Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)
  • E good make person dey starch guinea, e dey make am fine.  — NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)

Translations

  • English: fabric stiffener