Difference between revisions of "starch"

Line 20: Line 20:
 
:* {{ux|dv| Banga soup, and '''starch''' na our correct food. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)}}
 
:* {{ux|dv| Banga soup, and '''starch''' na our correct food. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)}}
 
:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.  )}}
 
:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.  )}}
#  
+
#Someting wey bi like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
 +
:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)}}
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.''
 
* English: ''amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.''

Revision as of 12:05, 9 December 2020

Naija

Etymology

From: English starch

Pronunciation

  • stâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 31
  • Frequency rank in NSC treebank: 339
  • Frequency in raw corpus: 38
  • Frequency rank in raw corpus: 3730

Noun

One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.

  • And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
  • I dey eat starch and banga soup.  — Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)
  • Banga soup, and starch na our correct food.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
  • Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch.  — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch. )
  1. Someting wey bi like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
  • I wan buy starch wey I go put for cloth.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)

Translations

  • English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.

Verb

Transitive

Someting wey bi like akamu wey dey put for cloth to make am strong.

  • I want make you starch di shirt make e for make sense.  — Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)
  • E good make person dey starch guinea, e dey make am fine.  — NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)

Translations

  • English: fabric stiffener