Difference between revisions of "starch"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''starch''
+
From English: ''starch''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
+
* One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
#:* {{ux|dv|And dat '''starch''', e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)}}
+
:* {{ux|dv|And dat '''starch''', e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)}}
#:* {{ux|dv|I dey eat '''starch''' and banga soup.|(Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)}}
+
:* {{ux|dv|I dey eat '''starch''' and banga soup.|(Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)}}
#:* {{ux|dv| Banga soup, and '''starch''' na our correct food. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)}}
+
:* {{ux|dv| Banga soup, and '''starch''' na our correct food. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)}}
#:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}}
+
:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}}
#Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
+
* Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
#:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)}}
+
:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 17:25, 27 July 2021

Naija

Etymology

From English: starch

Pronunciation

  • stâʃ

Play Play

Noun

  • One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
  • And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
  • I dey eat starch and banga soup.  — (Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)
  • Banga soup, and starch na our correct food.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
  • Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch.  — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
  • Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
  • I wan buy starch wey I go put for cloth.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)

Translations

  • English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.

Verb

  • Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
  • I want make you starch di shirt make e for make sense.  — Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)
  • E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine.  — NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea brocade.)

Translations

  • English: Starced