Difference between revisions of "starch"
(→Naija) |
|||
Line 26: | Line 26: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''starched'' |
Revision as of 17:25, 27 July 2021
Naija
Etymology
From English: starch
Pronunciation
- stâʃ
Noun
- One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
- And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
- I dey eat starch and banga soup. — (Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)
- Banga soup, and starch na our correct food. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
- Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
- Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
- I wan buy starch wey I go put for cloth. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
- Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)
- E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine. — NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea brocade.)
Translations
- English: starched