Difference between revisions of "starch"

 
(17 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''starch''
+
From English: ''starch''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-starch.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-starch.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-starch.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-starch.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 31
 
* Frequency rank in NSC treebank: 339
 
* Frequency in raw corpus: 38
 
* Frequency rank in raw corpus: 3730
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Powder wey soft, white and no get taste wey dey fit turn to swallow, when dey cook am for fire.
+
# One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
:* {{ux|dv|I dey eat '''starch''' and banga soup.|Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)}}
+
#:* {{ux|dv|And dat '''starch''', de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)}}
:* {{ux|dv| Banga soup, and '''starch''' na our correct food. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey chop '''starch''' and banga soup pass anyting for this life.|(I eat starch and banga soup.)}}
:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch. )}}
+
#:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}}
:* {{ux|dv|And dat '''starch''', e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)}}
+
# Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
 +
#:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(I want to buy starch to apply on my cloth.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 25: Line 20:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
* Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.  
Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong.  
+
:* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|(I want you to starch the shirt to make it look good.)}}
:* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)}}
+
:* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea brocade , e dey make am fine.|(It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)}}
:* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea, e dey make am fine.|NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fabric stiffener''
+
* English: ''starched''

Latest revision as of 18:45, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: starch

Pronunciation

  • stâʃ

Play Play

Noun

  1. One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
    • And dat starch, de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
    • I dey chop starch and banga soup pass anyting for this life.  — (I eat starch and banga soup.)
    • Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch.  — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
  2. Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
    • I wan buy starch wey I go put for cloth.  — (I want to buy starch to apply on my cloth.)

Translations

  • English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.

Verb

  • Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
  • I want make you starch di shirt make e for make sense.  — (I want you to starch the shirt to make it look good.)
  • E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine.  — (It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)

Translations

  • English: starched