Difference between revisions of "starch"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}} | #:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}} | ||
# Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong. | # Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong. | ||
− | #:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |( | + | #:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(I want to buy starch to apply on my cloth.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong. | * Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong. | ||
− | :* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.| | + | :* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|(I want you to starch the shirt to make it look good.)}} |
− | :* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea brocade , e dey make am fine.| | + | :* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea brocade , e dey make am fine.|(It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''starched'' | * English: ''starched'' |
Latest revision as of 18:45, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: starch
Pronunciation
- stâʃ
Noun
- One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
- And dat starch, de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
- I dey chop starch and banga soup pass anyting for this life. — (I eat starch and banga soup.)
- Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
- Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
- I wan buy starch wey I go put for cloth. — (I want to buy starch to apply on my cloth.)
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
- Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — (I want you to starch the shirt to make it look good.)
- E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine. — (It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)
Translations
- English: starched