Difference between revisions of "starch"

m (Conversion script moved page Starch to starch: Converting page titles to lowercase)
 
(33 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* bitterleaf 0.81 18, crayfish 0.80 25, fruits 0.80 34, onions 0.80 21, honey 0.78 28, scent 0.78 13, maggi 0.78 23, bowl 0.77 22, perfume 0.77 18
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' starch'. etymology:English ' starch'.
+
From English: ''starch''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* stâtʃ
+
* stâʃ
 
<sm2>Pcm-ng-starch.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-starch.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-starch.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-starch.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 31
 
* Frequency rank in NSC treebank: 339
 
* Frequency in raw corpus: 38
 
* Frequency rank in raw corpus: 3730
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
starch: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava. -- Definition in Naija?
+
# One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
 
+
#:* {{ux|dv|And dat '''starch''', de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|I dey chop '''starch''' and banga soup pass anyting for this life.|(I eat starch and banga soup.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}}
#: {{ux|dv|I dey eat '''starch''' and banga soup.|no translation}}
+
# Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
# - (frequency:15)
+
#:* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(I want to buy starch to apply on my cloth.)}}
#: {{ux|dv|Na '''starch''', or na eba? |(NST_cleaned__34883, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When you put '''starch'''... |(NST_cleaned__35952, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Dey turn your '''starch'''. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__126, Keep turning the starch.)}}
 
#: {{ux|dv|Den di last tin, na your '''starch'''. |(NST_cleaned__35947, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Banga soup, and '''starch''' na our correct food. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)}}
 
#: {{ux|dv|base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, __no translation__)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|And dat '''starch''', e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, And that starch, it's made from cassava; the cassava that garri is made with.)}}
 
#: {{ux|dv|put enough water wey you go take know sey dis '''starch''', e no go strong, or di '''starch''', e no go too dey light. |(NST_cleaned__35953, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* bitterleaf 0.81 18, crayfish 0.80 25, fruits 0.80 34, onions 0.80 21, honey 0.78 28, scent 0.78 13, maggi 0.78 23, bowl 0.77 22, perfume 0.77 18
 
 
 
====Antonyms====
 
* bitterleaf 0.81 18, crayfish 0.80 25, fruits 0.80 34, onions 0.80 21, honey 0.78 28, scent 0.78 13, maggi 0.78 23, bowl 0.77 22, perfume 0.77 18
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
+
* English: ''amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
starch: to apply starch to a shirt or clothes. -- Definition in Naija?
+
* Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.  
 
+
:* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|(I want you to starch the shirt to make it look good.)}}
 
+
:* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea brocade , e dey make am fine.|(It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|no translation}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* bitterleaf 0.81 18, crayfish 0.80 25, fruits 0.80 34, onions 0.80 21, honey 0.78 28, scent 0.78 13, maggi 0.78 23, bowl 0.77 22, perfume 0.77 18
 
 
 
====Antonyms====
 
* bitterleaf 0.81 18, crayfish 0.80 25, fruits 0.80 34, onions 0.80 21, honey 0.78 28, scent 0.78 13, maggi 0.78 23, bowl 0.77 22, perfume 0.77 18
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to apply starch to a shirt or clothes.
+
* English: ''starched''

Latest revision as of 18:45, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: starch

Pronunciation

  • stâʃ

Play Play

Noun

  1. One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
    • And dat starch, de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
    • I dey chop starch and banga soup pass anyting for this life.  — (I eat starch and banga soup.)
    • Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch.  — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
  2. Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
    • I wan buy starch wey I go put for cloth.  — (I want to buy starch to apply on my cloth.)

Translations

  • English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.

Verb

  • Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
  • I want make you starch di shirt make e for make sense.  — (I want you to starch the shirt to make it look good.)
  • E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine.  — (It is always nice to apply starch on guinea brocade fabrics.)

Translations

  • English: starched