Difference between revisions of "starch"

Line 26: Line 26:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong.  
 
Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong.  
#:* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|Egbokhare no translation}}
+
:* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|Egbokhare no translation}}
#:* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' t-shirt, e dey make am fine.|Egbokhare no translation}}
+
:* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' t-shirt, e dey make am fine.|Egbokhare no translation}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fabric stiffener''
 
* English: ''fabric stiffener''

Revision as of 14:17, 24 November 2020

Naija

Etymology

From: English starch

Pronunciation

  • stâtʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 31
  • Frequency rank in NSC treebank: 339
  • Frequency in raw corpus: 38
  • Frequency rank in raw corpus: 3730

Noun

Powder wey soft, white and no get taste wey dey fit turn to swallow, when dey cook am for fire.

    • I dey eat starch and banga soup.  — Egbokhare no translation
    • Banga soup, and starch na our correct food.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
    • base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch.  — (NST_cleaned__35819, __no translation__)
    • And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, And that starch, it's made from cassava; the cassava that garri is made with.)

Translations

  • English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.

Verb

Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong.

  • I want make you starch di shirt make e for make sense.  — Egbokhare no translation
  • E good make person dey starch t-shirt, e dey make am fine.  — Egbokhare no translation

Translations

  • English: fabric stiffener