Difference between revisions of "starch"
(→Noun) |
|||
Line 27: | Line 27: | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong. | Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong. | ||
− | :* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.| | + | :* {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)}} |
− | :* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' | + | :* {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' guinea, e dey make am fine.|Egbokhare_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fabric stiffener'' | * English: ''fabric stiffener'' |
Revision as of 11:43, 25 November 2020
Naija
Etymology
From: English starch
Pronunciation
- stâtʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 31
- Frequency rank in NSC treebank: 339
- Frequency in raw corpus: 38
- Frequency rank in raw corpus: 3730
Noun
Powder wey soft, white and no get taste wey dey fit turn to swallow, when dey cook am for fire.
- I dey eat starch and banga soup. — Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)
- Banga soup, and starch na our correct food. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
- Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch. )
- And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
Transitive
Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)
- E good make person dey starch guinea, e dey make am fine. — Egbokhare_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)
Translations
- English: fabric stiffener