Difference between revisions of "starch"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''starch'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste. | |
− | + | :* {{ux|dv|And dat '''starch''', e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I dey eat '''starch''' and banga soup.|(Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Banga soup, and '''starch''' na our correct food. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and '''starch'''. |(NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)}} | |
− | + | * Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong. | |
− | + | :* {{ux|dv| I wan buy ''starch'' wey I go put for cloth. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 17:25, 27 July 2021
Naija
Etymology
From English: starch
Pronunciation
- stâʃ
Noun
- One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
- And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
- I dey eat starch and banga soup. — (Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)
- Banga soup, and starch na our correct food. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
- Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
- Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
- I wan buy starch wey I go put for cloth. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
- Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)
- E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine. — NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea brocade.)
Translations
- English: Starced