starch
Naija
Etymology
From: English starch
Pronunciation
- stâʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 31
- Frequency rank in NSC treebank: 339
- Frequency in raw corpus: 38
- Frequency rank in raw corpus: 3730
Noun
One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
- And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
- I dey eat starch and banga soup. — Egbokhare_2020, I eat starch and banga soup.)
- Banga soup, and starch na our correct food. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
- Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch. )
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
Transitive
Someting wey bi like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — Egbokhare_2020, I want you to stiffen the shirt to make it look presentable.)
- E good make person dey starch guinea, e dey make am fine. — NSC_Olukayode S.M_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea.)
Translations
- English: fabric stiffener