starch
Naija
Etymology
From English: starch
Pronunciation
- stâʃ
Noun
- One kind of powder wey come from cassava, wey soft, white and no get taste.
- And dat starch, de dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, Starch is made from cassava; the same cassava that garri is made with.)
- I dey chop starch and banga soup pass anyting for this life. — (I eat starch and banga soup.)
- Base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, As a staunch Warri girl, I like banga soup and starch.)
- Someting wey be like akamu wey dey put for cloth to make am strong.
- I wan buy starch wey I go put for cloth. — (NSC_2020, I want to buy starch to apply on my cloth.)
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
- Make dey put someting wey bi like akamu for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — Egbokhare_2020, I want you to starch the shirt to make it look good.)
- E good make person dey starch guinea brocade , e dey make am fine. — NSC_2020, It is always nice to apply fabric stiffner on guinea brocade fabric.)
Translations
- English: starched