Difference between revisions of "start"
TellaSamson (talk | contribs) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
* Na di beginning of someting. | * Na di beginning of someting. | ||
− | # | + | #{{ux|dv|AFP Dis na di '''start''' of new democracy for we country. |(bbc__9896, __no translation__)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|God no get '''start''' and e no go get end. |(jw__25080, __no translation__)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|Di Black Stars boss give Emmanuel Boateng im first '''start''' for di national team. |(bbc__30863, __no translation__)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[World Cup start|World Cup start]] | * [[World Cup start|World Cup start]] | ||
− | # | + | #{{ux|dv|Brazil neva lose any match since dis World Cup start. |(bbc__20576, __no translation__)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|But e go join de team for camp for September for Turkey, before di World Cup start for October. |(bbc__22576, __no translation__)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 52: | Line 52: | ||
#{{ux|dv|Wetin dey '''start''' dis xenophobia attacks? |(bbc__99334, What was the cause of the xenophobia attacks?)}} | #{{ux|dv|Wetin dey '''start''' dis xenophobia attacks? |(bbc__99334, What was the cause of the xenophobia attacks?)}} | ||
− | + | ===Serial Verb=== | |
#{{ux|dv|'''Start''' dey use my leg dey crawl dey come. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__132, And I started crawling towards him.)}} | #{{ux|dv|'''Start''' dey use my leg dey crawl dey come. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__132, And I started crawling towards him.)}} | ||
#{{ux|dv|Just carry dem, mix cement, carry gravel, just '''start''' dey build o, |(ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, they mixed cement, added gravel, and they just started building.)}} | #{{ux|dv|Just carry dem, mix cement, carry gravel, just '''start''' dey build o, |(ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, they mixed cement, added gravel, and they just started building.)}} |
Revision as of 14:01, 24 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English start.
Pronunciation
- stârt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 113
- Frequency rank in NSC treebank: 127
- Frequency in raw corpus: 4044
- Frequency rank in raw corpus: 94
Noun
- Na di beginning of someting.
- AFP Dis na di start of new democracy for we country. — (bbc__9896, __no translation__)
- God no get start and e no go get end. — (jw__25080, __no translation__)
- Di Black Stars boss give Emmanuel Boateng im first start for di national team. — (bbc__30863, __no translation__)
Related forms
- Brazil neva lose any match since dis World Cup start. — (bbc__20576, __no translation__)
- But e go join de team for camp for September for Turkey, before di World Cup start for October. — (bbc__22576, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beginning
Intransitive Verb
- Make person begin someting.
- As I small reach, na so I start to dey sing. — (ENU_15_Music_M__8, As small as I was, that was to sing.)
- Na so, I start. — (WAZL_08_Edewor-Lifestory_MG__25, That’s how I started.)
- Ah I no con know where to start! — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
Transitive Verb
- No be dem dey start dose tings, — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__264, Isn't them that starts all those things ?)
- Wetin dey start dis xenophobia attacks? — (bbc__99334, What was the cause of the xenophobia attacks?)
Serial Verb
- Start dey use my leg dey crawl dey come. — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__132, And I started crawling towards him.)
- Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o, — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, they mixed cement, added gravel, and they just started building.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to begin.