Difference between revisions of "stick"

 
(7 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* bag 0.75 175, wood 0.74 72, pot 0.72 145, stone 0.69 199, pieces 0.69 61, legs 0.68 47, coins 0.68 19, windows 0.68 21, cutlass 0.67 38
+
* [[stik]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English stick
+
From English ''stick''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* stɪk
+
* stîk
 
<sm2>Pcm-ng-stick.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-stick.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-stick.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-stick.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 4
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1439
 
* Frequency in raw corpus: 99
 
* Frequency rank in raw corpus: 2100
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
stick: no definition -- Definition in Naija?
+
* Wetin de dey get for tree body wey be sey de no use machine turn am to  plank.  
 
+
:* {{ux|dv| Na im di '''stick''' turn to snake. |(jw__24599, It was his stick that turned to a snake.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Senator Dino Melaye bin carri walking '''stick''' and neck brace enter senate chamber for May 30 like person wey im neck brake. |(bbc__8776, Senator Dino Melaye walked into the senate chamber with his crutch and a neck brace on 30th May like a person that broke his neck.)}}
# - (frequency:7)
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|Na this people be “Joseph” '''stick'''. |(jw__12668, __no translation__)}}
+
* [[chewing stick]], [[walking stick]]
#: {{ux|dv|This people na the anointed, and na dem be “Judah” '''stick'''. |(jw__12666, __no translation__)}}
 
# det (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Madam one '''stick''', packet. |(NST_cleaned__10856, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im the '''stick''' turn to snake! |(jw__24599, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|E tell am sey make e throwey im '''stick''' for ground. |(jw__24598, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When I reach church, de collect deir '''stick''', and deir... |(NST_cleaned__42887, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|For 2019, di tax go be N2 for each '''stick''', then pack of 20 '''stick''' of cigar go get like N40 tax on top am. |(bbc__49879, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She say before you go say jack, na so dem come di beat di husband wit dia '''stick''' come drag am for ground go police station. |(bbc__88850, __no translation__)}}
 
# case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|So we fit talk sey the '''stick''' ‘for Judah’ mean the two-tribe kingdom. |(jw__25619, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Three men dey beat them with '''stick''', dey move hand from one drum go another with gragra as if them drink something. |(katakata__348, __no translation__)}}
 
# compound-conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Senator Dino Melaye bin carri walking '''stick''' and neck brace enter senate chamber for May 30 like person wey im neck brake. |(bbc__87766, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mansa Musa bin dey on top horse but na 500 servant dey im front and dem dey carry gold walking '''stick''' and di 80 camels im get dey carry 136 kg of gold. |(bbc__65280, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E no tey, Judas come with many people wey carry sword and '''stick'''. |(jw__9269, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Judas Iscariot and many people wey carry sword and '''stick''' go the Garden of Gethsemane, make dem for catch Jesus. |(jw__21724, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Them go first use small small '''stick''' then tall and big branch of tree. |(katakata__14, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When Okonkwo hear say e no gree eat, e carry big '''stick''' come inside the hut, come stand dey look am for ground. |(katakata__257, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|The gold small pass one '''stick''' of matches head and e scarce pass original diamond. |(jw__36811, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For 2018, under dis new tax rate for Tobacco each '''stick''' of cigar go get N1 tax which mean say pack of 20 '''stick''' of cigar go come get N20 tax on top am. |(bbc__49873, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[chewing stick|chewing stick]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Stockfish na cod fish wey dem dey dry for three months till e strong well-well like wood wey dem dey use for chewing stick. |(bbc__92370, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin Mallam Isah dey do with sand no entirely dey wrong because e get pipo like that wey dey use sand or charcoal but wetin im suppose do na to dey add salt to di sand to remove bacteria and also get chewing stick wey e go dey use clean im tongue because na place wey dey host plenti bacteria too. Na so Ado tok. |(bbc__7634, __no translation__)}}
 
* [[walking stick|walking stick]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E hit im walking stick for ground gbosa. |(katakata__1036, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De state counsel say deh fit use de walking stick as weapon for court. |(bbc__27744, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* bag 0.75 175, wood 0.74 72, pot 0.72 145, stone 0.69 199, pieces 0.69 61, legs 0.68 47, coins 0.68 19, windows 0.68 21, cutlass 0.67 38
 
 
 
====Antonyms====
 
* bag 0.75 175, wood 0.74 72, pot 0.72 145, stone 0.69 199, pieces 0.69 61, legs 0.68 47, coins 0.68 19, windows 0.68 21, cutlass 0.67 38
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
stick: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# mark-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im say di best tin na to '''stick''' to one partner wey also dey clean. |(bbc__43266, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ordega, 25, don play football for Russia, Sweden, America, Australia, Spain and China, and her mama tell am say she no go ever marry if she kontinu to '''stick''' to football. |(bbc__79268, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* bag 0.75 175, wood 0.74 72, pot 0.72 145, stone 0.69 199, pieces 0.69 61, legs 0.68 47, coins 0.68 19, windows 0.68 21, cutlass 0.67 38
 
 
 
====Antonyms====
 
* bag 0.75 175, wood 0.74 72, pot 0.72 145, stone 0.69 199, pieces 0.69 61, legs 0.68 47, coins 0.68 19, windows 0.68 21, cutlass 0.67 38
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''twig or small branch''

Latest revision as of 21:54, 21 December 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English stick

Pronunciation

  • stîk

Play Play


Noun

  • Wetin de dey get for tree body wey be sey de no use machine turn am to plank.
  • Na im di stick turn to snake.  — (jw__24599, It was his stick that turned to a snake.)
  • Senator Dino Melaye bin carri walking stick and neck brace enter senate chamber for May 30 like person wey im neck brake.  — (bbc__8776, Senator Dino Melaye walked into the senate chamber with his crutch and a neck brace on 30th May like a person that broke his neck.)

Related forms

Translations

  • English: twig or small branch