chewing stick

Naija

Etymology

From English: chewing and stick

Pronunciation

  • ʧùìnstîk

Play Play

Noun

  • Part of tree body wey de cut small small dey use brush teeth.
  • Chewing stick no good for teeth o.  — (Teeth-cleaning twigs are not good for the teeth.
  • Na old people bin dey sabi use chewing stick before o but now guy men don dey wan blend.  — (Elderly people preferred to use teeth-cleaning twigs in the past but the young people just do it now to seem fashionable.)

Synonyms


Translations

  • English: Teeth-cleaning twig