sufferhead

Revision as of 18:52, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer and head

Pronunciation

  • sɔ̀fàhɛ̂d

Play Play

Noun

  • Condition wey be sey tings hard for person.
  • Na sufferhead kill am.  — (He died as a result of hardship.)
  • Which kind sufferhead be dis?  —  ( What sort of suffering is this?)

Related Forms

Translations

  • English: hardship