Difference between revisions of "supermarket"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
:*{{ux|dv|Na before before e be sey na only who get money dey go '''supermarket''' go buy someting.|(NSC_Odirin_2020, Nowadays, both the middle class and lower class shop at supermarkets.)}}
 
:*{{ux|dv|Na before before e be sey na only who get money dey go '''supermarket''' go buy someting.|(NSC_Odirin_2020, Nowadays, both the middle class and lower class shop at supermarkets.)}}
 +
:*{{ux|dv|Wetin de dey sell for '''supermarket''' too dear.|(NSC_Odirin_2020, Goods purchased in a supermarket are quite expensive.)}}
  
 
====Related forms===
 
====Related forms===

Revision as of 11:13, 8 November 2020

Naija

Etymology

From: English super and market

Pronunciation

supɑmaket

Definition

Place wey de dey sell market wey person no fit prize

Noun

  • Na before before e be sey na only who get money dey go supermarket go buy someting.  — (NSC_Odirin_2020, Nowadays, both the middle class and lower class shop at supermarkets.)
  • Wetin de dey sell for supermarket too dear.  — (NSC_Odirin_2020, Goods purchased in a supermarket are quite expensive.)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation